Na introduction level be this one now, we just dey tes we hand. We dey take small small dey take upload we mattas dem. Jus carry ya chair dey near we. Serious matta dem dey come, we hail una as una dey listen to we yarns. Na make we commumity better be the issue, we dey pursue.