Hope say una dey safe dey give unasef space even as evribodi dey find daily bread.Apart from dat one, we dey hail o!!!!
Today tok tok for Pidgin na author wey dem dey call Obi B. Egbuna wey write Elina. Make una no forget to tell us book wey una tink say we fit chook mouth for im mata. Ehen. Make una helep us tell oda pipu, una friend, una mama and papa them say sometin dey happen for hia.
Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg.*******************The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria.*****************Pesin wey edit podcast na: Ijeoma Where dem shoot the podcast na: Ijeoma housePesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin.#ObiEgbuna #Elina #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #AfricasForemostLiteraryHub