Today tok tok for Pidgin Reviews Podcast na author wey dem dey call Aubrey Kachingwe wey write No Easy Task.
Make una no forget to SUBSCRIBE, LIKE & COMMENT abeg.
*****************
The Bagus NG na ogbonge platform for Africa wey sabi this book mata pass and dem dey Lagos, Nigeria. ****************
Pesin wey edit podcast na: Ijeoma
Where dem shoot the podcast na: Ijeoma house Pesin wey tok di tok na: Ijeoma wey be awa content pesin.
#AubreyKachingwe #NoEasyTask #PidginReviewsPodcast #TheBagusNG #MalawianLiterature #AfricasForemostLiteraryHub