Listen

Description

2face and Annie Idibia drama, I know say e no concern me but...2face Na Naija icon so, e concern me now!

If you no fit handle your family wahala for house and within your hold, if you come begin dey broadcast am for social media, e mean say u wan make everybodi put mouth for una wahala, and when it concerns people wey bi our national iconic figures, Church of wisdom go follow put mouth. Listen to wetin I get to say on the issue below...