Listen

Description

Them----Dem dey everywhere but we no fit see dem cos dem too "dark" so we go just shoot at that dark empty space, oh! sorry did I just shoot at you? My bad I didn`t see you there.

Me----You didn`t see me? Am I too "black" for you to see?

They----Sorry, thought it was an empty space, need some help to stop the bleeding?

Me----Seriously?

They--- Let me call the emergency, where`s my Phone? Oh! my bad, my gun, haha! thought it´s my phone, wanna hold it for me real quick?

Me--- Are you for real officer?

They--- Here hold it for me ( poo! shoot fired) oh! oh! shit I shoot him shit!

Na so darky person life be, if you no bi darky you no go fit understand am, how police officer wey don dey the system for 26 years go mistake gun for teaser? Abeg make una tell me abeg. You dey do the same thing for 26 years 26 not 2 years not 6 years but 26 long years only for you to panic in front of a young darky kid and shoot him to dead. I no fit write again but make una listen to the podcast. My prayer to all the Families wey don lost person to...