Listen

Description

What's wahala and yawa and wetin causes stress?

Una sabi say e get people wey bi say, na in their nature to dey cause yawa anywhere dem go, some people just dey wey bi say their own na to carry wahala with dem dey go anywhere dem wan go, no bi say dem dey intentionally cause yawa or wahala but e just bi say, their own version of "Bad luck" na Wahala and Yawa.  Na im make I come record dis Podcast say make we take am yarn small, as in discuss wetin be Wahala and Yawa. You know!