Some states go sweat⦠some go soak
You sure say you ready for today weather?
Drop your location make we know wia sun dey beat pass π
Tag dat your friend wey no dey ever check weather before dem comot house.
#Naija #NaijaTrending #Nigeria #NaijaWeather #DailyWeather #LagosWeather #WeatherReport #PidginVibez #PidginVibezNews