E don get some kin thins wey yu be think sey yu know but con later find out sey no be as yu know am e really be? Na wetin Femi and Maazi yan ontop this episode wey oyimbo dey call 'Trailer' be dat!
Sabi Nation, make una tell us one thin wey una be think sey una know well well but las las con see sey no be as una know am naim e really be.
To leave us message, you fit go ontop our social media platforms;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voicenote. We wan hear from una.
**Music Credits: No Agreement by Fela Kuti