Today we just come studio come play, relax and laff small. We sey make we share some of the laff with una, our sabi nation. We go like to hear una own experience as e concern wetin we talk about today.
To leave us message, you fit go on top our social media platforms;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
**Music Credits: No Agreement by Fela Kuti