One of our listeners for Sabi nation call us make we talk about this SARS matter... So we decide to call am back make him tell us how him see the matter... as oyimbo dey call am "Eye Witness News". this episode long small but if una take time listen una go learn plenti about how SARS take Start and Wetin we fit do to stop dia activities. As usual, we go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground...
To leave us message, you fit go on top our social media platforms;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production