Listen

Description

Send us a text

Sabi Nation, in continuation of our last episode on this "End Sars" matter, we com decide to do some digging to get more information on the issue. This digging com lead us to get quick interview with the police SP of Osun State.

After the interview, she give us some useful information wey go help Sabi Nation to report any form of misconduct. The information dey down here...

PPRO SP Opalola Yemisi - 08067788119.
Commissioner of Police Osun CP Undie Adie - 08032905251.
Deputy Commissioner of Police in charge of Operations DCP Abibo - 0803 311 3047

Rivers State - DSP OMONI NNAMDI - 08033396538
Edo State - DSP CHIDI NWABUZOR - 08033726625
Delta State - DSP ONOME ONOVWAKPOYEYA - 08130826008
Osun State - DSP OPALOLA YEMISI - 08067788119
Lagos State - DSP BALA ELKANA - 07063116303
Imo State - DSP IKEOKWU GODSON ORLANDO - 07034714499

For more informate, make una go di NPF website...
www.npf.gov.ng/info/contact

As usual, we go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground?

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production