As November don dey wan end so... we don dey smell Christmas small small... as 2020 tuff reach, we all deserve to spoil oursef small at least if na with one correct christmas cloth. But e go good make we look well make we no go buy Polo wey go turn to Lopo afta 2 wash :) .... today, we talk about Fast Fashion.
We go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground?
To leave us message, you fit go on top our social media platforms;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production