Listen

Description

Send us a text

For dis sharp sharp episode, we talk about the argument of weda dis medicine wey dem dey call Hydroxychloroquine naim be the cure for dis coronavirus matter. Especially as one woman come out last week con talk sey she don use the medicine cure 350 pipo.

We do small research jam plenty articles wey really talk about the matter, both the pipo wey sey e good and the pipo wey sey e no good. We pick one particular one wey really summarize the matter and we discuss on the article.  

The links to some of the articles wey we read dey under here, make una see for una sef.


make una tell us how una sef see dis chloroquine matter wey no wan finish so...