Listen

Description

Send us a text

For dis our 20th episode, we talk about di American election and di kin influence and role wey religion play, especially in terms of prophecy.

Guest: Ayo Ajiboye
Folo our guest ontop Twitter and ontop him daily Podcast "Gospel in 5mins"

We go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground?

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production