Listen

Description

Send us a text

#SabiNation, *Cultural Appropriation* na something wey many pipo dey do on purpose or sometimes by mistake. Sometimes in a good way and sometimes in a very bad way. Wetin be dis cultural appropriation and why e dey important for us to dey aware of am? Na dis matter we discuss for today episode.

Leave your comment for the blog article after yu don listen :)
http://husapodcast.com/s2-e4-cultural-appropriation/

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production