Listen

Description

Send us a text

                                                                Happy Easter Sabi Nation.

For today episode, we talk about how April Fools day take start and also the story of how the Easter Egg and Easter Bunny take start.

Sabi Nation we go like hear una own April Fools story too, and wetin una think of the event.

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production