Listen

Description

Send us a text

#SabiNation, as we dey return from our short break, and as father's day dey near small small, we sey make we hail our men and remind dem to take care of dia health... as dem dey tell us wen we small, "HEALTH IS WEALTH".

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.

**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production