Send us a text
#SabiNation, as dis Sunday na Mothers Day for Naija and UK side... we sey make we use dis episode salute all di wondafu Mama dem. We thank all our Sabi Nation pipos wey send us message to tell us about dia Mama, una do well. HAPPY MOTHER'S DAY!! #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast
To leave us message, you fit go on top our social media platforms;
Facebook:
How Una See Am PodcastInstagram:
@officialhusapodcastTwitter:
@HusaPodcastYouTube:
How Una See Am PodcastUna fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link
https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
**Music Credits:
- UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production