#SabiNation, happy children's day to all our children and all of us wey still be children, LOL... today, we discuss 7 things wey our children no be! dis na common mistakes wey we dey make as parents wey fit affect our children for future #FemiAndMaazi #HowUnaSeeAmPodcast
Special guest: Dee
YouTube Channel: Get Naijafied
Instagram: @Naijafied
To leave us message, you fit go on top our social media platforms;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
**Music Credits: