#SabiNation, today we count 10 African songs wey we love, from wen we dey wear paent play for street 😂🤭... to wen we dey wear Armani jeans go groove 🤪 #HowUnaSeeAmPodcast #FemiAndMaazi
Na 2day Playlist be dis, add ur own..
https://music.youtube.com/playlist?list=PLhZt1sMHIFNaJbiJFFIxjmiackyyVWOZm&feature=share
To leave us message, you fit go on top our social media platforms;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
**Music Credits: