As the #EndSARS matter still continue, dis na some sounds from the street of naija... Femi and Maazi con talk some things wey dem don learn from the past days of protest.
Voices wey dey dis Episode...
Aisha Yusufu - https://twitter.com/AishaYesufu
Pete Agidigbi - https://www.instagram.com/afroartbeats/
Dede Mabiaku ontop Goldmynetv - https://www.youtube.com/watch?v=vjDvlkz4e0E
Colonel Stan-Labo ontop Arise News - https://www.youtube.com/watch?v=B3IAI2AY_gE
we go like to hear from una, how una see di matter wey dey ground?
To leave us message, you fit go on top our social media platforms;
Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.
**Music Credits: UNITY by HUSAPodcast, YellowFela Production