Today episode continue our series on "How dis lockdown do you?", we talk to one tisha, one parent and one proprietor make we fit see how the lockdown affect dem in particular. we also give our sabi nation 7 tips on how to hep the oursef and our children cope with resumption of virtual classes for dis September. We go still like to hear from una ontop our facebook group, make we talk dis matter well well.
To leave us message, you fit go ontop our social media platforms;
Facebook: Sabi Nation Discussion Group
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast
Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voicenote. We wan hear from una.
Music for dis episode na;
Earlier the better by Echo Toikomoh