Listen

Description

Send us a text

Maazi do one small survey. He tell pipo make dem ask am any question about our podcast, how una see am. For this episode, we answer the questions wey pipo ask.