Listen

Description

Send us a text

This matter wey we dey talk about so, na sequel to the one wey we share on the 21st of August. Sabi nation the matter over tire us, naim make we come talk to one of our big bros to hear him view on the matter.

Abeg make una listen and help us talk put for the matter.

To leave us message, you fit go on top our social media platforms;

Facebook: How Una See Am Podcast
Instagram: @officialhusapodcast
Twitter: @HusaPodcast
YouTube: How Una See Am Podcast

Una fit also call our number +1 (240) 459-8364 and leave comment for voicemail, or use dis link https://wa.me/qr/ZYXR5W3OAUFWL1 add us to WhatsApp and send voice-note. We wan hear from una.