They no fit withstand pressure
Call me MR OPPRESSOR
TALIBAN BOI LORD MILI
XPLICIT
Make you comot for my face
Make you comot for my face
Make you comot for my face
Make you comot for my face
Taliban boi Medusa
Cannot look me in the face its a Suicide
They no dey hear word they go want try
I pass you turn back
You go still Kpai
I am a god
I am a man
I am a beast
I am a mystery
Both in the land of the dead and the living
Shebi you dey whine me ni
Shebi you dey whine me ni
Who be that wey dey breathe
Make you comot for my face
Make you comot for my face
Make you comot for my face
Make you comot for my face
They no want comot for my face
Until they see the pump action
See tension
Very very high tension
They no fit withstand pressure
Call me MR OPPRESSOR
They no want comot for my face
Until they see the pump action
See tension
Very very high tension
They no fit withstand pressure
Call me MR OPPRESSOR
If you price
You go pay
As i dey my dey make you dey your dey
For this game we dey play
If you dont like peace
We go blow you away
If you price
You go pay
As i dey my dey make you dey your dey
For this game we dey play
If you dont like peace
We go blow you away
Fa bia niru ogu Fa wo fada
When i turn around Fa machaba
Little do they know
I am a Godfather
I dey read their minds like a literature
Fa bia niru ogu Fa wo fada
When i turn around Fa machaba
Little do they know
I am a Godfather
I dey read their minds like a literature
So just send me your location
I love peace but I like war
I still believe in one love
Until somebody fuck up
Send me your location
I love peace but I like war
I still believe in one love
Until somebody fuck up
They no want comot for my face
Until they see the pump action
See tension
Very very high tension
They no fit withstand pressure
Call me MR OPPRESSOR
They no want comot for my face
Until they see the pump action
See tension
Very very high tension
They no fit withstand pressure
Call me MR OPPRESSOR
If you price
You go pay
As i dey my dey make you dey your dey
For this game we dey play
If you dont like peace
We go blow you away
If you price
You go pay
As i dey my dey make you dey your dey
For this game we dey play
If you dont like peace
We go blow you away
Cha nuzo Cha nuzo
Cha nuzo Chakwa nuzo
Ajo mmawu na biakwa nuzo
Ajo mmawu na biakwa nuzo
Cha nuzo Cha nuzo
Cha nuzo Chakwa nuzo
Ajo mmawu na biakwa nuzo
Ajo mmawu na biakwa nuzo