Listen

Description

Una don see hear wetin we talk for the 1st part of this topic, how tokenomics dey important for di success of any project. Today we go dey reason Optimism ecosystem and see wetin dey happen for their tokenomics and wetin one or two projects fit learn about thier ecosystem tokenomics You go learn:

If this mata interest you, make una download and listen. Oya go download and listenEnjoy this episode🎉Disclaimer - bewareNothing wey we dey share be financial advice, make una do your research well well. Thank youFollow our Twitter : https://twitter.com/PidginParlourFollow us on linkedIn : https://tinyurl.com/a8m3uw9zSubscribe to our newsletter : https://tinyurl.com/mryh8j5wLearn more about crypto and web3 on awa website https://banklessafrica.com/Come join we for Bankless Africa - https://discord.gg/pnRDTk9SJoin us on telegramhttps://t.me/banklessafrica