Look for any podcast host, guest or anyone
Showing episodes and shows of

Adamaramma

Shows

On Top D ToriOn Top D ToriAge ontop Relationship (Older men abi older women?)Na ontop this Tori we dey yarn whether Age matter for relationship abi e no matter. For contributions and comments make una follow me for my IG: @ontop.d.toripodcast or my email wey be: adamaramma0@gmail.com2022-07-1041 minOn Top D ToriOn Top D ToriGambling pandemic (Set awon jackpot geng!)On top this Tori, we go dey shine Torchlight on the issue of gambling, people wey dey Gamble and how e don affect dem. Abeg make una follow me on IG @ontop.d.toripodcast Email: adamaramma0@gmail.com incase if una wan chook mouth, comment or contribute on top this Tori🙂2022-06-2529 minOn Top D ToriOn Top D Tori2023 Election (The need for PVC!)This episode na to cajole people wey dey reluctant about this election, make Dem get their permanent voters card and vote for the right next president of Nigeria so that we go get a better Nigeria!!!. 💪💪💪2022-06-0527 minOn Top D ToriOn Top D ToriASUU STRIKE (more harm than good??🤔)For on top this Tori we yarn about whether this ASUU STRIKE don affect Nigerian students negatively or positively. For contributions and comments, Abeg make una follow my IG page: @ontop.d.toripodcast or email me: @adamaramma0@gmail.com2022-05-2241 minOn Top D ToriOn Top D ToriDomestic violence! (Endure abi pack your baggages??😄🤷)This Tori na about wetin women suppose do if Dem dey abusive marriages or if their hubby dey hit dem like say Dem be punching back!😩... follow me on IG: @ontop.d.tori ....email: adamaramma0@gmail.com2022-04-1529 minOn Top D ToriOn Top D ToriCross dressing (A trend for disguise)This episode dey yarn about cross dressing for naija and whether cross dressing don do more harm than good for we society🤔🤔2022-04-1030 minOn Top D ToriOn Top D ToriMen and their feelings😔😔U be lady and your boyfriend or your husband no dey open up to u???🤷...no worry, na on top this Tori u go know the Koko reason why men dey like that😊2022-03-2726 minOn Top D ToriOn Top D ToriYahoo Yahoo!This episode dey yarn about whether parents suppose encourage Yahoo or not based on Nigerian economy. 🤔2022-02-1330 minOn Top D ToriOn Top D ToriInside Bus wahala😅This episode dey yarn about the orisirisi wahala wey dey shele for inside public transport2022-01-1624 minOn Top D ToriOn Top D ToriBoarding school na still the best option???🤷🤷🤷On top this Tori, " Boarding school na still d best option"? Dey yarn about if e still make sense make parents dey carry their pikin drop for boarding school base on the orisirisi things wey dey shele on top boarding schools..2021-12-1226 minOn Top D ToriOn Top D ToriWhy educated couple's marriage no dey last?🤔🤔Na on top this Tory we take yarn the reason why be say couple wey go school, their marriage no dey last but na couple wey no go school marriage dey last.2021-11-2830 minOn Top D ToriOn Top D ToriShey school na scam??🤷🤷Na On Top this Tori we be say we go take know if school na scam or not.😁2021-11-2123 minOn Top D ToriOn Top D ToriOn Top D Tori TrailerUna dey look for where una go dey get tori? Abi Tory wey go dey Totoro una for body? 😄 On Top D Tori na d korrect place. Make una dey join me every Sunday by 5:30pm😊2021-11-1401 min