podcast
details
.com
Print
Share
Look for any podcast host, guest or anyone
Search
Showing episodes and shows of
Darkydey
Shows
DARKYDEY IN PIDGIN
Make Safety Your Priority
As the year 2023 is drawing to a close, people don dey begin dey act recklessly and stupidly, everybodi is in a hurry to make enough where dem go take go village go celebrate with love ones and relatives but in the process, there will be so many mistakes and accidents, so please pay closer attention to your surroundings and give priority to your safety and the safety of others, if you are a driver who is taking extreme risk to make extra money, abeg consider other road users. End of the year and Christmas period na dat time of...
2023-12-09
16 min
DARKYDEY IN PIDGIN
IT`S YOUR HUMAN RIGHT TO BE AN IDIOT!
Even a mosquito has the right to life, so why wont an idiot human not have the same right to idiocrasy. You do sabi say, that university in your city was built by an idiot abi? The banks and libraries in your cities were all built by idiots. You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English. --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2023-11-02
19 min
DARKYDEY IN PIDGIN
THE UNFORTUNATE CASE OF @JETLAG
THE UNFORTUNATE CASE OF @JETLAG You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English. --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2023-10-26
25 min
DARKYDEY IN PIDGIN
WHY HERBAL TREATMENT DON´T WORK ON YOU
You don ever wonder say, why e bi say, when you dey take herbal treatment to fight some yamayama wahala, e no dey seem to work? or why mainstream practitioners no dey to talk or approve the fact say, the best way to heal the body na via holistic practice? Well I get better explanation for you..... Listen below. You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English. --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2023-10-19
12 min
DARKYDEY IN PIDGIN
HAVE YOU MADE PEACE WITH YOUR CONSCIENCE YET.
The things you do everyday and how you treat people will someday definitely revisit you, question is, will it be a nice revisit or a "youknowsituation" type of revisit? --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2023-09-26
25 min
DARKYDEY IN PIDGIN
MADE THIS PREDICTION ABOUT NIGERIA ECONOMY AND ELECTION BK IN JANUARY 2023
I MADE THIS PREDICTION ABOUT NIGERIA ECONOMY AND ELECTION BACK IN JANUARY 2023 BEFORE THE SE-ELECTION OF OGA JAGABAN. --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2023-08-28
13 min
DARKYDEY IN PIDGIN
THE ART OF DEMO-CRAZING / AS WE DEY DEMO DEY CRAZE DEY GO. NIGERIENS VS NIGERIANS, KIND OF NIGERS VS NIGERS IN WEST AFRICA
THE ART OF DEMO-CRAZING / AS WE DEY DEMO DEY CRAZE DEY GO. NIGERIENS VS NIGERIANS, KIND OF NIGERS VS NIGERS IN WEST AFRICA Originally aired on www.darkydey.com --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2023-08-13
17 min
DARKYDEY IN PIDGIN
My belly oo, my dreams ooo!
Have you ever had a surreal dream? dream wey be like say you dey live am in real time? I had a very strange experience, I think i was astral projection...... listen below. --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2023-07-15
17 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Make we talk about EVOLUTION, Again!!
People dey wey just dey move about the planet dey disturb the natural way wey the planet the move, dem go dey go Africa go dey dig up our African ancestors, dey disrespect us up and down. Make we talk dis evolution thing agan..... --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2023-07-08
13 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Had A CLOSE ENCOUNTER WITH THE POLICE
This one I no go wan write or comment on am, I go like make una just listen to wetin happened because e get things wey people dey go through wey some other people go dey think say, na so e suppose be, whereas no bi so e suppose be at all at all. You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English. --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2023-06-10
31 min
DARKYDEY IN PIDGIN
SNAKES ON THE PLANE / A U KNOW SITUATION
As recorded before the 23 Feb 2023 Naija election. Am serious, God should not have created some people wey dey this our planet, some people are just plain out wicked so tay, dem no sabi how to show or hide their wickedness again. What did we ever do to dis people wey make dem hate us so much? why are they so scare of us? You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English. --- Send in a voice message: https...
2023-06-03
21 min
DARKYDEY IN PIDGIN
LIFE LESSONS/ HOW DO YOU KNOW YOU ARE HEALTHY?
E get somethings wey be say, if man pikin wan begin talk about am, e go take days to even begin to comprehend it.. make we talk about it abeg. I am Darkydey, and I am vibrating You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English. --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2023-05-27
26 min
DARKYDEY IN PIDGIN
HOW TO FIGHT EVIL ? FIGHT IT WITH EVIL.
Did you know that the only way to fight and defeat evil is by being evil? Okay, I know this one's gonna come out as blasphemy but truth be told, if you move away from the matrix and indoctrination and see the world for what it actually is, you will understand inner-stand and overstand what am saying in this podcast... Am Darkydey and I am vibrating You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English. --- Send in a...
2023-05-21
26 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Buhari, Monkey No Fine But him Mama Like Am
Ma Naija people, as our oga president tenure don dey draw to an end, abeg i no say no bi everybody infact no body for Naija go agree say, this government bin better in anyway but dat no go stop us fom wishing our out going President Buhari well and good life and health, I know say him as a person bin try him best to see Naija through but if u no know, u no go ever sabi, and our people dey talk say, "Something wey elder dey sidon see, small wey stand for stool no dey see...
2023-02-25
16 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Pan Africanism, Wetin be the meaning sef? Peter obi, truth abi na hype?
We dey talk say " wetin old man dey sidon see small pikin wey stand no dey see". The devil get so many tricks for him pocket and e dey always manifest dem tricks in so many different ways, sometimes some of dem ways go seem so true sotay, even an acclaim man of God fit fall for dem tricks. Naija people, una see this Nigerian 2023 election wey go happen on Saturday so, e go either break or unite us, I hope we get it right this time. Listen to my take on the upcoming elections and why I b...
2023-02-23
31 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Melanin, The African Diet Story / Stop Lying! Abeg stop telling us bs
Una sabi say, in this world wey we live, human beings, we come in different forms ,sizes and colours and I be damn if anyone go come on social media to tell the whole planet that a certain food is compatible for the occupants of each and every Continent on the Planet, all these "doctors" who dey come online this days copying and repeating things the great dr Sebi said many many years ago but won't give credit to the man, shame on you all, you all make me sick. --- Send in a voice message: https://podcasters.s...
2023-02-18
33 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Wahala get bigger head, abi?
Have you ever get the feeling like say, u wan slap an idiot? if you could, what would you do? You fit translate our article into any other language wey u wan if you no fit decode Naija pidgin English. Darkydey Radio --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2023-02-11
12 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Church of wisdom, seriously.
Honestly, there should be churches of wisdom everywhere, wetin i mean be say, we suppose get churches wey dey preach wisdom and knowledge to the people, not tithe giving and heaven and Yt Jesus, make we build churches wey we go dey go there go dey get wisdom and spiritual education. Darkydey Radio here --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2023-02-04
23 min
DARKYDEY IN PIDGIN
What´s with all the Woke BS? / Fat girl, put some cloths on / Obesity is unhealthy.
See, e get somethings wey dey quick to dey make me vex, wey go make me go from "you know" to just vex. Ma people, nothing cool about obesity as far as am concern, i know say e get some people wey dey struggle with obesity and are seriously trying to lose some weight, but wetin dey vex me be those fat people wey no get shame at all at all. If you be celebraty or you called yourself celebraty, I wan make you sabi say u be role model to some Children, so make you no come on...
2023-01-28
21 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Welcome to 2023
But hold on for a freaky minute, have you taken stock of 2022? wetin you bin don archived in 2022 before you begin dey plan 2023? (Pidgin) How many lives did you positively touched in 2022? How was your stress level in 2022 and wetin you go do in 2023 to level am? Make we discuss...... --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2023-01-14
24 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Personal Message to fellow Naija People / Nigeria 2023 Election
The much awaited 2023 wey we bin dey wait for, dön arrive, in about a Month from now Naija people go line up to elect dem people wey dem wan handover the leadership of that great, beautiful Country to. Before you comot go stand for line to vote, make u sabi say na the only chance wey u get to change the condition wey those people wey dey gofment dön put you through. No allow anybody use stolen money buy your vote but if dem wan share the monie wey dem dön steal say make you collect vot...
2023-01-11
28 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Must I Believe In Your Jesus? Hmm! Ma People, I taya-oo
DARKYDEY RADIO We are excited to Annonce the commencement of Darkydey Web Radio starting January 1st 2023 on www.darkydey.com hosting on Krachouse Network, You can now listen to live podcast session and old-school / New-school Nigerian and African music, Talk shows with guest and call in sessions. 2022 is coming to an end very soon, we are about to transit into a new year, on the 31st of Dec 2022 some people will start deceiving themselves with what dem call "new year`s resolution" lol! how many times wey you don make that new year resolution? Abegi ! s...
2023-01-07
13 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Safety
Safety --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2022-11-19
19 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Oga Mustapha, Obi And The Rest, how far na?
2023 election don dey reach small small, me i still dey ask say, na who fit come deliver our sweet nation Naija from her present predicament? Listen.... --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2022-11-12
21 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Evolution!
Some ´body bin shark ogogoro finish come talk say we decent from Monkeys and ape, dis one i no need to write too long, just listen for yourself...... --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2022-11-05
25 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Are Black People, Africans?
This na one of those kind episode wey make you feel say i don dey kolo but make we ask ourselves abeg, where we as darky people really bin comot from come and wetin we do wey make everybodi hate us so damn much? Listen...... --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2022-10-29
21 min
DARKYDEY IN PIDGIN
The People You Surround Yourself With Are The Cause Of Your Wahala.
E fit bi say I dey yarn Non sense wey no make sense but i fit guarantee you say some of the things wey dey happen in your life come from the negative spirit surrounding the people you hand around with, listen... --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2022-10-22
22 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Language, True Or False? Should you be Speaking Another man Dialect?
Dis one heavy pass me so i go just shut my mouth and allow una listen to wetin I get to yarn.. --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2022-10-16
28 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Black Palm Kernel Oil, Why is no one talking about it?
Na dis oil here na im i wan yarn about today, e get somethings wey be say we dey ignore, instead make we dey do or dey eat the things wey we sabi say dey good for our body, we dey instead chose to do and eat and apply the wrong and dangerous things on our body, make we talk about this organic oil. Check out the Oil Here --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2022-10-09
30 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Wetin be Life and why you dey stress?
I don talk am before say, nothing for this life wey we live be "by force" so why u dey worry about the things wey you no fit change? Why are you killing and stressing yourself over things and situations you cant change? Visit our store --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2022-10-02
17 min
DARKYDEY IN PIDGIN
I WON 106MILLION EUROS...........in my DREAMS LOL!
So people, we dey talk say, Wahala dey sleep, yanka kom wake am up, e get somethings wey be say you just no fit wrap your head around it, e go just make you dey scratch your head and in some instances you go just begin dey laugh because you sabi say in your Universe dat kind thing no fit happen, infact make una just listen to this tori first. Check out our store --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2022-09-25
14 min
DARKYDEY IN PIDGIN
The Case Of SALT / Organic Kernel Oil
is salt bad for your health? wetin salt dey do inside your body and how does it affect your well being? abi na English we wan yarn now? lol!! Check out the Mmayaha Oil Here Its an organic 100% pure palm kernel oil, makes your skin smooth, gets rid of wriggles, helps with loss of hair, its what am using and it makes my 40something year old skin looks like a 10year old, try it on our site. picture --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey...
2022-09-24
22 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Ever Seen An African With Food Allergy?
In all my life on this our beautiful, i have never one came across a darky person wey get food allergy, we dey wag everything, as in everything and i mean literary, but me, anytime I eat something for here I go begin dey cough but as I go reach my Country Naija dey eat dem same things, nothing happened so e come dey make me wonder say, Wetin dey go On? --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2022-09-18
23 min
DARKYDEY IN PIDGIN
African Food, Really?
So wetin or which of dem foods wey we dey refer to as African foods? Why bi say after dem don mindfuck you finish come give you certain unhealthy products, you come begin dey call and lebel dem "AFRICAN FOODS" wetin concern Africans, concern cow body? Abeg Listen below.. --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2022-09-11
27 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Why Body Lotion And Perfume Are Slowly Killing You
Toxic! Why Are You Slowly Killing Yourself? She you sabi say dem things wey you dey apply to your body dey slowly damage and will eventually kill you abi? --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2022-09-03
27 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Nigeria! My honest opinion on that Beautiful country
I wan tell una wetin i honestly feel about that my beloveth Country Naija, the things wey i bin witnessed and observed the time wey i go Naija, as much as that Country hard reach, Naija still dey hold dem face up and smile at every situation wey dem find themselves in... abeg listen and if you get comment, drop am below, nothing do u. --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2022-08-28
29 min
DARKYDEY IN PIDGIN
A Wonderful Vacation in Nigeria / What happened on the Air plane To Nigeria 2022 Part 1
Naija vacation 2022 / Wetin happen in Nigeria My people its about that time again wey be say man pikin gp begin dey yarn on some of dem tins wey man pikin bin see for Naija, Nigeria na hard place, a sweet and wonderful place to be at for people wey get money, e get wetin i observe while i was in Naija, Nigerians are using Dollar disguise as Naira, dem dey pay for tings in thousand. Nigerians and their drama lol! --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2022-08-13
28 min
DARKYDEY IN PIDGIN
2023 Nigerian Election, Atiku, Bola And Peter. Make we see how smart Naija people really are.
Nigerians don dey yelled about corruption and bad Governance for years abi? Time don reach now to see how serious we are to changing Nigeria for the better. wetin you are about to hear so na my opinion and how I take see am. --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2022-07-13
24 min
DARKYDEY IN PIDGIN
TRADITION!!! Why Are You Trying So Hard To Mould Me Into What Am Not? I no wan do am again, abi na by force, wetin?
DARKYDEY RADIO We are excited to Annonce the commencement of Darkydey Web Radio starting January 1st 2023 on www.darkydey.com hosting on Krachouse Network, You can now listen to live podcast session and old-school / New-school Nigerian and African music, Talk shows with guest and call in sessions. Staying True To Who And What You Represent, Na Today? Una sabi dat case don tay!!!! What is tradition and how does it define 🤔 a people? @tradition @people @darkydey According to google ( no bi me-oo) to mould person or something means .- to chang...
2022-04-16
24 min
DARKYDEY IN PIDGIN
If Person Feel Say U Owe Am Aniting, Abeg Disown Dat Person Jo! Wetin. Am done with Naija People wey dey Naija and here's my reason 😒
Naijs people in Nigeria wahala don reach levels wey be say i really can't stand these ignorant fools anymore, because you live in the diaspora everyone wants to live off you. it's so annoying and sickening 😒 am @darkydey and this is @ChurchofWisdom @podcast --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2022-04-14
18 min
DARKYDEY IN PIDGIN
What about that your new year resolution? Abi have you gone back to your old ways? lol!
So the year don dey mature small small abi? how far naw? you still dey uphold the pledge wey you bin made on the 31 of Dec 2021 abi you don dey go back to being your old self? you sabi say I no dey here to judge but how far naww? anyway sha, no bi force sha! if i know say I no dey easy so if you no fit discipline yourself, no wahala. --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2022-02-14
19 min
DARKYDEY IN PIDGIN
If God don bless you, make you try give something back small small.....but no bi by force sha!
The title don say am all so I no need to stress myself to tell you say, if oga God don better your pocket this year or in the past and don keep you alive to see the end of this year, make you try reciprocate the love by giving small something back to the pipo wey no bin get your luck dis year, so listen and pay attention:- --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2021-12-27
11 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Another Christ-mass, another Wahala! Time to watch out on dem tings wey you dey do.
Una sabi say na dis period of the year na im pipo dey go crazy pass bicos everibodi wan hurry hurry make enuf moni wey im go fit cary go home to go see and reunite with pipo for Village, and na dat period of the year too wey pipo dey like to dey make unnecessary mistakes bicos of one ting or the other, na im make I say make I record dis few words of advice to everibodi wey dey listen or wey wan listen, bicos una dey talk say "A word is enuff for dem wise" so...
2021-12-20
18 min
DARKYDEY IN PIDGIN
We dey shit too much sotay we get trucks to dey move dem shit about lol!
Waste Management wahala lol! The time wey I bi small pikin for my Village in Africa, we bin dey shit inside hole for backyard and the shit wey we dey pass no bin dey too much because we bin dey chop wetin we bin supposed to dey chop, but now we get trucks wey dey drive around dey move our shits and we call am "Waste Management" make we talk about am..... --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2021-11-22
24 min
DARKYDEY IN PIDGIN
A brainwashed homeless person calling another person homeless.
E get somethings wey bi say when man pikin begin talk about them, e go just make man pikin begin dey shake him head and sometime go make man pikin laugh out very loud. Because you feel say you dey sleep inside some sealed off blocks, e dey make you feel safe and at home abi? well I get bad news for you so listen....... Home or homeless? --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2021-11-15
25 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Why we dey judge and define people base on how good dem communicate English?
English no bi the official language of Planet Earth abeg, na black people dey like to do that pass, dem go dey do like say English na do or die, if you for Village no sabi yarn English, people go dey look you like say something is wrong with you, dem forget say English no get anything to do with African people, English is the official dialect of the English people for England, so wetin concern us Africans concern English? Make we talk about dis nonsense abeg... English no bi the official language of Planet Earth abeg
2021-11-08
23 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Wahala dey sleep.......Make we let am sleep abeg lol!
When you dey go your yeye way person come put finger for your eye, wetin you go do? Tell am sorry and carry your red eye go hospital abi? You wey dey go tell homeless person say im be homeless, who dey find trouble? --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2021-11-01
17 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Who Is A True Naijarian? Make we take time define who a Nigerian is lol!
I no dey always wan yarn about my Country bicos I no sabi wetin to yarn about the country, I don taya, e don tey wen Pipo don dey yarn, dey hala, dey some dey even vibrate on the situation and whala wey dey ravage our Nation wey dey for the Western part of Alkebulan, if you no sabi wetin Alkebulan mean, make you re-read your history and I no mean His-tory. Na im make I bin record this Podcast make I share with una...... --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod...
2021-10-25
20 min
DARKYDEY IN PIDGIN
His-tory Or Hi-story How Una See Am, Make We Talk About Am?
Again, oga teacher abeg stop teaching me and my Children nonsense abeg! How many of una remember the time wen dem dey teach you for primary school say 1 plus 1 equals 2? People dön tell lies for this our planet tey, no bi today dem start to dey tell lies but when lies come enter our Children dem classrooms, na there na im me I get wahala with, na there na im me I no go agree again, e get some level lies wey bi say when dem talk am, e go bring peace, those kind l...
2021-10-18
30 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Stop With All The Bullcrap And Explain This!
Why my dodo go be yellow when am only eating leaves and herbs? Teacher abeg no teach me Nonsense ..oooo "Blessed are the meek for they shall see God" ow, ever since I was a small pikin, dem bin tell me lots of bullshits wey as I don grow older now with some gray hairs, I dön begin dey question some of those bullshit, remember how you were told Mungo Park discovered The River Niger? How Christopher discovered America? now make we yarn about some things wey instead wey you for tell them to s...
2021-10-11
26 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Wanna live longer? Exercise!
et time wey be say if man pikin wan relax some yeye wahala no go let man pikin relax enjoy the fruit of hm labour. The tricky part be how to take solve dem yeye wahala wey dey bother our lives. E get wetin I need to tell you guys because e get things wey bi say, we must to talk about dem kind things. --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2021-10-04
15 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Marriages and Relationships no bi by force abeg! nothing bi by force in dis life
If you are not happy with whatever it is you are doing, leave! it´s not by force abeg! People dey do things sometimes wey bi say dem no suppose do at all, some go dey force themselves stay for place wey no make dem happy at all, see make I tell una now, nothing wey you dey do for this Planet wey dem force you to do, Marriage and relationship dem no bi by force, no bi by force say you must to marry and have Children, your life na you get am so no allow a...
2021-09-20
15 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Wetin Be The Concept Of God (gods)? Am about to cause yawa now, abeg!
Wetin Be The Concept Of God (gods)? Am about to cause yawa now, abeg! On the real, what is God? Make we talk about this abeg I no wan write anything make I no come write Wetin I no suppose write, just listen to Wetin I get to yarn first before u begin vibrate abeg! --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2021-09-13
28 min
DARKYDEY IN PIDGIN
2Baba And Annie Idibia dem Case
2face and Annie Idibia drama, I know say e no concern me but...2face Na Naija icon so, e concern me now! If you no fit handle your family wahala for house and within your hold, if you come begin dey broadcast am for social media, e mean say u wan make everybodi put mouth for una wahala, and when it concerns people wey bi our national iconic figures, Church of wisdom go follow put mouth. Listen to wetin I get to say on the issue below... --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify...
2021-09-07
23 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Don't Eat It If Your Ancestors Weren't Eating It.
If it does not grow in your ancestral homeland, don`t eat it. How people go just die like dat after dem don wag Suya and drank fruit juice? I don yarn about all dis things wey dey happen everyday and I don also yarn about things wey we as people no suppose do at all, no do anything bicos you don see another person do am, i don warn una on the things wey una no suppose chop as Africans. Wetin be "Preventable death"? preventable deaths na that kind dead wey bi say you...
2021-09-03
24 min
DARKYDEY IN PIDGIN
The real Definition of Wahala + Yawa = Stress
What's wahala and yawa and wetin causes stress? Una sabi say e get people wey bi say, na in their nature to dey cause yawa anywhere dem go, some people just dey wey bi say their own na to carry wahala with dem dey go anywhere dem wan go, no bi say dem dey intentionally cause yawa or wahala but e just bi say, their own version of "Bad luck" na Wahala and Yawa. Na im make I come record dis Podcast say make we take am yarn small, as in discuss wetin be Wahala and Yawa. Y...
2021-08-30
13 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Wisdom And Knowledge Comes From Above
Common sense dem no dey teach am for school --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2021-08-23
21 min
DARKYDEY IN PIDGIN
MESSAGE TO OUR DEAR RTD MAJOR GENERAL #BUHARI
Let's talk about the Politic in Nigeria, like I`ve said in my previous recordings that in Church of Wisdom we only preach Knowledge and positivity, we do not talk about or encourage prosperity or materialism, we give advice to whom advise is concern, YOU KNOW! lol. Most ignorance people will go online and start talking and trashing our beloved Rtd Major General Buhari, they keep blaming everything on Mr President --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2021-08-22
14 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Eating things not native to your place of birth can be harmful
I don yarn about dis matter before but people bin get case with am so I say make I come back come clear the air on this wahala, I don yarn say people suppose chop things wey dey native to the place wey dem bin born bicos your body and the place where you bin born, get connection with eachother....... --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2021-08-16
18 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Big mama and the soul food plus High Blood Pressure Wahala!
If una don watch dat movie una go sabi wetin I mean, una know say for Africa we dey like to do huge party when person die, we go cook food chop am well well for dead person burial ceremony. The boondocks even talked about dis wahala wey I wan yarn about here.... --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2021-08-09
20 min
DARKYDEY IN PIDGIN
The Art Of Turning Cassava Into Fufu
Do I need to really yarn about dis matter? Wetin Google get to say about Cassava and Cynaide? Cassava, an edible tuberous root often made into flour, contains cyanogenic glycosides, which can result in fatal cyanide poisoning if not properly detoxified by soaking, drying, and scraping before being consumed. Acute cassava-associated cyanide poisoning outbreaks are rarely described. --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2021-08-02
17 min
DARKYDEY IN PIDGIN
I Am An "African" And I know Who I Am, What About You
African heads of states travelling to the west in search medical assistance? Una know say, that na em dey make wanna cry out very loud, wetin be dey bi that thing wey dey worry us? wetin be that devil name wey dey kolo us? I need not write much because I don already yarn am for the podcast below... --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2021-07-12
56 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Truth Humans Are Not The Same / Foods That Are Nutritious To Some People But Harmful To Others.
These Foods Are Nutritious To Some People But Harmful To Others, some food like broccoli, Potatoes and garlic are healthy to some certain people but very dangerous to others, why is that? why would an African be given the same dose of drug like a Caucasian? If we evolved under different conditions, shouldn't our internal working mechanism also be different? #broccolifood @africanfoodlist #bestafricanfood. --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2021-06-24
32 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Don't Eat These Stuff If You Are Nigerian / They Could Harm Your Health.
I talked about fruit we should eat as Nigerians in the last episode, in this episode am gonna talk about the ones we shouldn't eat as Nigerians, so pay attention real quick! #unhealthyfruits #healthyfruit #darkydey --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2021-06-20
20 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Native African Fruits You Should Definitely Try Out.
I personally believe that eating what's native to your place of birth is important in keeping your body healthy and helps with good digestive system, Polar bears don't eat the same food as the African Gorillas, get it? --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2021-06-20
17 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Woke Generation But Are They Really Awake?
Everibodi wan act like say dem dey different from the other person, if somebodi say something wey him no suppose say and come make people vex for am, every other person go dey quick to condemn am, dem go quick to judge and blacklist dat person. Everibodi now dey claim say dem dey woke as in awakening and e dey make me laugh out really loud because most of dem people wey dey claim "woke" no even no say dem still dey in a very deep sleep. As far as am concern, as long as u still dey go...
2021-06-10
34 min
DARKYDEY IN PIDGIN
The Act Of Breakfasting And Why It Is "Important"
Darkydey! lol! Una know say me I no dey waste time to criticize tings wey no tight anytime I see un-tight things you know! I no go waste una time dey write things make I no come dey mis-write wetin I no suppose write you know! but wetin be breakfast and who say we must to breakfast every morning when we wake from an 7 or 8hr sleep? E get somethings wey we dey do wey we no dey ask questions about its origin or why we dey do dem kind things. --- Send in a voice message: https...
2021-06-10
23 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Is It Covid 19 Or Mutated Malaria 19? / Edriss Abdulkarim Vs Festus Keyamo / Mbaka Vs Buhari.
Malaria-19? or Covid-19 ? Malaria is an infectious disease transmitted by " Mosquito" that affects humans and other beings on this Planet with symptoms such as fever, tiredness, vomiting, and headaches. In severe cases, it can cause yellow skin, seizures, coma, or death. What distinguishes Malaria from "Covid19" ? --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2021-05-24
54 min
DARKYDEY IN PIDGIN
An Encounter With A Racist Doctor/ What Happens When A Doctor Treats You From A Distance ?
A doctor`s job is to diagnose, treat and save lives but what happens when you run into a doctor with race or esteem issues? I don`t wanna sound bias or anything like that but we all know that racism "systemic discrimination" is everywhere but shouldn´t there be like a limit, like a red line that needed not crossed? I mean like when it comes to saving lives? How can we allow to Triumph over love? Imagine someone in a dying state and only you can save his or her life but you don`t wanna simple b...
2021-05-24
16 min
DARKYDEY IN PIDGIN
A Gay Racist And LGBTQ Guy
Now dis one here na one of dem things wey we dey talk say "U no fit chop your bread and still expect to have it" Una know say me I no dey waste time to dey call out dis kind ting anytime wen I see am. Some piple feel say, no I really mean am, some people feel say dem fit do anyting wey dem feel like for dis world wey we all follow share and nothing fit happen, dem feel say dem fit make everibodi bow to dem wishes but dem themselves no wan know how other...
2021-05-24
25 min
DARKYDEY IN PIDGIN
SUFFERING AND SHIMILING
Okay, dis one don dey vex me already as I dey write about am now, people wey no see food chop but go dey hail the person wey dey deprived dem of that food to chop and people wey dey carry all their money go give "Man of god" wey dey waka about with bodyguards make him pray for dem for protection. Na who needs our prayer? --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2021-05-24
28 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Black On Black Racism, Should We Talk About It Or Ignore it?
I don write write about dis kind issue before but e bi like say piple no bin hear me well so I say make I write about am again or better yet talk about am again because whenever we hear racism we dey always envision "white vs black" piples, but we forget say we darky piple dey hate each other pass oyingbo sef sometimes, so without much typing, make u listen to the yarning below and tell us wetin u think... --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2021-05-24
24 min
DARKYDEY IN PIDGIN
On Planet Earth While "BLACK"
Them----Dem dey everywhere but we no fit see dem cos dem too "dark" so we go just shoot at that dark empty space, oh! sorry did I just shoot at you? My bad I didn`t see you there. Me----You didn`t see me? Am I too "black" for you to see? They----Sorry, thought it was an empty space, need some help to stop the bleeding? Me----Seriously? They--- Let me call the emergency, where`s my Phone? Oh! my bad, my gun, haha! thought it´s my phone, wanna hold it f...
2021-05-24
15 min
DARKYDEY IN PIDGIN
How Do One Reacts To A 6Year Old Racist
This episode is also available as a blog post: http://darkydey.com/2020/12/31/how-do-one-reacts-to-a-6year-old-racist/ 2021 New year, new beginning and end to Covid-19, end to Corona? I hope so and God help us and I seriously mean that. So, this happened to me in Zwickau, a city in the Eastern part of Germany. Now, how would you respond to a 6-year-old racist? I have narrated the whole incident in the podcast......Very interesting but scary. But before you listen to my Story, abeg view this other video first bicos the Racist in my stori was also a Child not...
2021-04-15
25 min
DARKYDEY IN PIDGIN
So As A Man You Feel Say You Get Power Abi? You Never met Some Powerful Women Yet.
This episode is also available as a blog post: http://darkydey.com/2021/03/22/pidgin-english-blog-so-as-a-man-you-feel-say-you-get-power-abi-you-never-met-some-powerful-women-yet/ Women bi the most underrated people for dis our planet the same way wey dem dey under rate and disrespect black skin people on the Planet. No bi wetin I wan yarn about today bi dat sha! In dis episode I wan criticise small so abeg make una no bite me just yet abeg. Disclaimer:- Wetin I wan talk so no bi disrespect but I just wan say something wey some people dey shy away from, Dis go bi a two...
2021-04-13
27 min
DARKYDEY IN PIDGIN
A Racist God? What Are We Missing, The Lord's Prayer? (This Is A Very Powerful Audio Only Service)
E get things wey bi say man no fit write about dem but na to yarn about dem, bicos if man wan write about dem tings, man go dey forget wetin to type and man fit bigin dey mis-type YOU KNOW! and e fit make the whole ting kom turn to the "case of wahala dey sleep yanka go wake am up" u know dat cat dey sleep mouse go wake am kind of ting like dat? Most People no sabi or better yet no wan sabi dey power wey dem brain get, most people too no...
2021-04-13
16 min
DARKYDEY IN PIDGIN
A W.T.F(what a …) MOMENT. AKWA IBOM STATE OF 9JA “GREENHOUSE”? PROJECT.
This episode is also available as a blog post: http://darkydey.com/2021/04/12/a-w-t-fwhat-a-moment-akwa-ibom-state-of-9ja-greenhouse-project/ Share and do not forget to like #darkydey.com i.e. after we don yarn about dis what a fuck moment, una know say me I dey always like to hala about dis kind matter bicos dis kind matter no make sense to me at all at all! e bi like those people wey dey wear winter jacket for Naija, am not kidding, I don see people wey wear winter jacket for Naija I swear, dat time I bin try t...
2021-04-13
17 min
DARKYDEY IN PIDGIN
Corona Virus guidelines and Africans In Europe Observing it./ Wetin? Are Afroshops exempt?
This episode is also available as a blog post: http://darkydey.com/2021/02/23/corona-virus-guidelines-and-africans-in-europe-observing-it-wetin-are-afroshops-exempt/ --- Send in a voice message: https://podcasters.spotify.com/pod/show/darkydey/message
2021-04-13
26 min