Look for any podcast host, guest or anyone
Showing episodes and shows of

Me3rodaily

Shows

ME3RODAILYME3RODAILYNOTHING BUT THE TRUTH EPISODE TWOALL OF US FOLLOW  #wordsmithing2021-05-2901 minME3RODAILYME3RODAILYNOTHING BUT THE TRUTHWORDSMITH 2021-05-2502 minME3RODAILYME3RODAILYMake E For No Loss (exclusive with THRILL of beat FM Abuja )still on top woman and how them dey cope for the media industry another better woman broadcaster we her name na Chisom aka THRILL ON RADIO don still talk her mind. trill still talk say rape na terrible thing. for more make you connect with us on all we social media platforms  @me3rodaily 2020-08-0105 minME3RODAILYME3RODAILYMAKE E FOR NO LOSS WITH CAMILLE OF DARLING FM OWERRIOn top make e for no loss for this week, we torchlight wetin woman broadcasters dey face. And we fry mouth with one better woman broadcaster wey her name na  CAMILLE of darling fm   Owerri. She put her mouth self on top the recent rape madness wey dey happen for the world.2020-07-1809 minME3RODAILYME3RODAILY2,O CLOCK AFTERNOON NEWS FOR 13TH JULY 2020FRSC don talk say 5 person don die for accident for inside Enugu state. one 24 years old boy done use hot knife born another 10 years old boy sake of talk say the boy drink him tee. 2020-07-1303 minME3RODAILYME3RODAILYMake e for no loss one on one with britz of trend fm AsabaOn top we one on with the programs head of trend FM Asaba wey her name  na Britz. we torchlight gender inequality and how e take they affect the female broadcasters for inside the broadcast industry for Nigeria. britz still her mind on the recent rape madness wet dey go on for the world today. no forget to follow us on all we social media handles wey be  @me3rodaily  Facebook/twitter/Instagram . and always listen on top www.me3rodaily.com .2020-07-1106 minME3RODAILYME3RODAILYAfternoon news 30th Tuesday June 2020Police don arrest people wey violate the lockdown instruction for inside Lagos. still, ontop police matter police don arrest two people way channel NNPC pipeline enter their house for Lagos 2020-06-3004 minME3RODAILYME3RODAILYMake E For No Loss (exclusive with Abigail Gogo of Gidi Radio )As the badness of rape, dey happen all around the world.  we for me3ro daily no like the madness and we don take am opon we self say we go do our part to help stop the madness of rape. on top we one on wey be MAKE E FOR NO LOSS  we get one correct woman broadcaster wey her name na ABIGAIL GOGO of GIDI RADIO for inside Lagos. she settle down talk her mind about rape and wetin women dey face for the broadcast society  ...2020-06-2708 minME3RODAILYME3RODAILYWe Say No To RapeWe Say No To Rape  #nomeansno #saynotorape #protectthegirlchild #girlsdiginitymatters2020-06-2600 minME3RODAILYME3RODAILYEVENING NEWS TORI FOR THURSDAY 25TH JUNE 2020former governor of your state don die. and for inside politics court don give Godwin obaseki power to contest for the next edo state governorship election. 2020-06-2501 minME3RODAILYME3RODAILYAfter Noon News Tori For today wey be THURSDAY 19th 2020Flood don kill one four years old girls and one woman for inside Lagos. and "senator ajimobi still dey alive o" family  LISTEN more  wwwwme3rodaily.com #news #pidginnews #podcasthub #thursday2020-06-1902 minME3RODAILYME3RODAILYMorning News Tori for Today Wey Be THURSDAY 19th of June 2020the former governor of Oyo state family don talk say ajimobi still dey alive o EFCC don talk say them must make sure say dem arrest everybody wey dey involved for the hushpuppy scam for Nigeria. to LISTEN more www.me3rodaily.com #pidginnews #podcast #localnews #news #pidginpodcast 2020-06-1902 minME3RODAILYME3RODAILYEVENING NEWS TORI for today wey be Thursday 18th 2020NCDC don talk say testing for inside Nigerian na the biggest washala wey the agency dey face for Nigeria. the ban ontop worship centres and social functions still dey for inside Ekiti  and past ighodalo wife burial na on Saturday  2020-06-1802 minME3RODAILYME3RODAILYAFTERNOON NEWS TORI for today wey be Thursday 18th 2020FBI dey find six Nigerian wey there hand dey inside internet fraud. the federal government of Nigerian don talk say dem go give the international criminal court all the Jinger wey dem need.  2020-06-1802 minME3RODAILYME3RODAILYEvening News Tori for today 17th june 2020Efcc  don arrest popular female social media influencer wey them know her as @adeherself for crime  abike dabiri don beg Nigeria government make dem investigate the death of one 19th-year-old wey die for inside the US. 2020-06-1702 minME3RODAILYME3RODAILYAfternoon Noon News Tori for june 17th 2020COVID 19 don kill one businessman wey police dey investigate for fraud for inside Lagos  and for Ogun state police command don parade, 35 people wey get hand inside killing and cultism  and for sports  the minister for sports Sunday dare don talk say e go take one point five million dollars to renovate mushod Abiola stadium for inside Abuja 2020-06-1702 minME3RODAILYME3RODAILYEVENING NEWS 15TH JUNE 2020MAN DON RAPE 15YEARS OLD IN BENUE  AND NIGERIANS DON BEG FEDERAL GOVERNMENT MAKE DEM SETTLE THE STRIKING DOCTORS FOR MORE MAKE YOU FOLLOW US ON  IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily2020-06-1502 minME3RODAILYME3RODAILYAFTERNOON NEWS JUNE 15TH 2020GODWIN OBASEKI DON HOLD CLOSE DOOR MEETING WITH RIVERS ATATE GOVERNOR WIKE  AND 2 PEOPLE DON MISS SAKE OF SAY MOTO GET ACCIDENT FALL FROM BRIDGE FOR KWARA  FOR MORE MAKE YOU FOLLOW US  IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily2020-06-1503 minME3RODAILYME3RODAILYSHARP SHARP HEALTH MATA ON MAKE E FOR NO LOSSWE STILL DEY TORCHLIGHT HEPATITIS A AND TODAY WE TALK ABOUT HOW TO CARE FOR WHO GET THE SICKNESS AND HOW TO GET TREATMENTS 2020-06-1402 minME3RODAILYME3RODAILYEVENING NEWS FOR 10TH JUNE 2020NYSC DON BEG GOVERNMENT TO ALLOW THE CORP MEMBERS TO RESUME CAMP. HOUSE OF REP DON BEG NIGERIAN DOCTORS MAKE DEM NO GO ON STRIKE.  FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK https://buff.ly/3e4G3lY IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily #wednesday #news #podhub #podcast #newspodcast2020-06-1002 minME3RODAILYME3RODAILYMORNING TORI FOR 10TH PF JUNE 2020ONE WOMAN BORN 4 PIKIN AT ONCE FOR INSIDE ZARIA.  VICE PRESIDENT YEMI SHIBANJO DON YAN SAY E PAIN AM SAY NIGERIAN DEY LOOSE PLENTY YAM FOR WE COUNTRY. FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily #wednesday #news #podhub #podcast #newspodcast2020-06-1001 minME3RODAILYME3RODAILYEVENING NEWS TORI FOR JUNE 9TH 2020KATSINA PEOPLE DON PROTEST SAKE OF SAY THE KILLY KILLY FOR KATSINA DON TOO MUCH  FOR ANOTHER  TORI W.H.O DON TALK SAY THE CORONA VIRUS MATTER STILL DEY HIGH OOO SAKE OF SAY PEOPLE NO DEY HEAR WORD  FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily #tuesdaydaymotivation #news #podhub #podcast #newspodcast 2020-06-0901 minME3RODAILYME3RODAILYEVENING TORI FOR TODAY WEY BE 8TH OF JUNE 2020THE KOGI COMMISSIONER FOR WATERWORKS DON TALK SAY HIM NO GO LEAVE OFFICE FOR ANY INVESTIGATION  AND FOR DELTA DR WEY THEM KIDNAP DON REGAIN FREEDOM  FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK https://buff.ly/3eprOso IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily  #mondaymotivation  #news #podhub #podcast #newspodcast2020-06-0802 minME3RODAILYME3RODAILYMORNING TORI FOR TODAY WEY BE MONDAY 8TH OF JUNE 202050 SENIOR GOVERNMENT OFFICIALS DON FAILL THE EXAM TO BECOME PERMANENT SECRETARY  AND FOR OYINBO NEWS IRAN STATE MEDIA DON YAN SAY THE BLACK BOX WEY DEY JUST FIND NO GO MAKE ANY SENSE FOR THE INVESTIGATION FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK https://buff.ly/3eprOso IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily  #mondaymotivation #news #podhub #podcast #newspodcast  2020-06-0802 minME3RODAILYME3RODAILYMAKE E FOR NO LOSS SHARP SHARP HEALTH MATTERSON TOP MAKE E FOR NO LOSS TODAY WE TALK ABOUT HEPATITIS AND HOW YOU FIT CONTACT AM  ONTOP ME3RO DAILY SPECIAL (MAKE FOR NO LOSS TODAY). TIME: 2 PM  DATE: 7TH JUNE (SUNDAY) 2020 FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK https://buff.ly/3eprOso IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily  #Healthmatters #healthiswealth  #podhub #podcast #newspodcast2020-06-0702 minME3RODAILYME3RODAILYNEWSPAPER HEADLINES 5TH JUNE 2020NEWSPAPER HEADLINES AS E DEY HOT 2020-06-0501 minME3RODAILYME3RODAILYAFTERNOON TORI 4TH JUNE 2020ONE MAN DIE FOR ASABA ONTOP ATM CUE  AND POLICE FOR IBADAN DON TALK SAY THEM MUST END THE RAPE MATTER OF ONE 18 YEARS OLD STUDENT  AND FOR LAGOS ONE MAN ESCAPE DEATH AS ELECTRIC POLE ALMOST KILL THE MAN 2020-06-0403 minME3RODAILYME3RODAILYEVENING NEWS 29TH MAY 2020ONE CHISOM EZE DON KILL HIM BROTHER FOR INSIDE LAGOS  AND FOR ABUJA POLICE DON ARREST BOB RISKI  FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK https://buff.ly/3eprOso IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily  2020-05-2902 minME3RODAILYME3RODAILYLATE NIGHT NEWSPOLICE DON ARREST WOMAN FOR INSIDE IMO STATE SAKE OF SAY SHE THIEF ONE PIKIN.  AND FOR LAGOS MAGISTRATE DON SAY MAKE THEM KEEP FUMILAYO WEY KILL HER PIKIN FOR INSIDE PHYKIA HOUSE. FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK https://buff.ly/3eprOso IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily2020-05-2902 minME3RODAILYME3RODAILYEVENING TORI 27TH MAY 2020MEN OF THE NIGERIAN NAVY FOR INSIDE CROSS RIVER STATE DON CATCH SOME CULTIST FOR CROSS RIVER STATE  AND FOR INSIDE ANAMBRA STATE MOTO DON CRUSH ONE OKADA MAN. FOLLOW US ON IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily  #ChildrensDay #leadersoftommorow  #WednesdayVibes #podhub #podcast #newspodcast2020-05-2703 minME3RODAILYME3RODAILYMAKE E FOR NO LOSS CHILDREN'S DAY SPECIALONTOP MAKE FOR NO LOSS TODAY WEY BE CHILDRENS DAYS. WE GET MUMMY NINA OF WAZOBIA FM TO TALK ABOUT CHILD ABUSE.  HAPPY CHILDRENS DAY TO OUR LEADERS OF TOMORROW 2020-05-2702 minME3RODAILYME3RODAILYME3RO DAILY NEWS MAY 26TH 2020ONE MAN DON BURN HIM SISTER SAKE OF SAY SHE INSULT THERE MOTHER  AND FEDERAL  GOVERNMENT DON HELP SAVE 50 NIGERIAN WOMEN FROM SEX TRAFFIC  FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK https://buff.ly/3e4G3lY #athometogether #mondayvibes #mondayagain #africaday2020-05-2602 minME3RODAILYME3RODAILYEVENING NEWS 25TH MAY 2020NSCDC DON ARREST MAN WEY TOUCH LIGHT TWO OF HIM PIKIN DEM  AND FOR BENUE STATE ONE GIRL DON FAKE HER OWN DEATH  FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK https://buff.ly/3e4G3lY #athometogether #mondayvibes #mondayagain #africaday2020-05-2503 minME3RODAILYME3RODAILYAFTERNOON NEWS 22ND MAY 2020NEW BRIDE DON STAB HER HUSBAND TO DEATH FOR INSIDE BAUCHI MOTOR WEY FAIL BREAK DON KILL ONE PERSON LEAVE TWO PESSIN INJURED LISTEN MORE MORE https://buff.ly/3e4G3lY #onlinenews #podcastshow #LocalNews2020-05-2204 minME3RODAILYME3RODAILYMAKE E FOR NO LOSS sharp sharp HEALTH MATTERSTODAY ON TOP MAKE E FOR NO LOSS ON TOP ME3RO DAILY WE DEY TOUCH LIGHT Hepatitis B AND signs and symptoms 2020-05-2202 minME3RODAILYME3RODAILYEVENING NEWS 21ST MAY 2020+TWO PEOPLE  DON DIE AND SIX PERSONS DON INJURE FOR MOTOR ACCIDENT INSIDE OGUN STATE  +AND FOR INSIDE EBONYIN STATE GOVNOR DON SAY THEM NO ALLOW ALIMAJIRI ENTER EBONYI STATE 2020-05-2102 minME3RODAILYME3RODAILYMORNING NEWS 21ST MAY 2020MORNING TORI 2020-05-2103 minME3RODAILYME3RODAILYEVENING NEWS 20TH MAY 2020ME3RO DAILY TORI2020-05-2002 minME3RODAILYME3RODAILYEVENING NEWS 19TH MAY 2020ME3RO DAILY NEWS PODCAST2020-05-1903 minME3RODAILYME3RODAILYMORNING TORI 18TH MAY 2020MORNING TORI2020-05-1902 minME3RODAILYME3RODAILYME3RO DAILY NEWSpidgin news as it breaks in Nigeria and around the world  2020-05-1802 minME3RODAILYME3RODAILYME3RO DAILY NEWScoming soon 2020-05-1600 min